HairyJoe is here with his first single, this song is actually what we need today in our countries.

It talks about the problems we are facing in our countries today.

This song is a great motivation to us all.

Quatable Verses;

It's HairyJoe
Oboye
Wetting wey man never see
No be wetting we expect we dey see
Pikin dey cry
Papa dey cry
Mama dey cry
Suffer suffer everywhere
Because of Poverty
Person wey no know where im gbege start no fit know where im go end
Papa dey suffer suffer to make sure that im pay house rent
Niggas dey hustle hustle to make sure that they buy Benz

Amara oh
We dey pray for grace
Oluwa show us mercy
Oluwa give us blessings
Oluwa visit us oh

Oluwa
We need your presence in our country
Because they get palava
They get wahala
Oluwa
We need your presence in our country
Because they get palava
Plenty plenty wahala
Oluwa
We need your presence in our country
Because they get palava
Plenty plenty wahala

Follow him on IG @Hairyjoe
Twitter @Hairyjoe


Once you click on the link, wait small as the song will start downloading automatically

Please share with your friends.



 
Top